Show



Meaning

Come


Example

John abeg show, food don show


Origin: Nigeria



By Iceeblaze September 2, 2016

Mor-mor



Meaning

Morning


Example

I never chaw since mor-mor.
I bin commot for mor-mor.


Origin: Nigeria



By Iceeblaze September 2, 2016

Comot



Meaning

Leave


Example

Abeg comot for road before I jam you
Comot before madam go show


Origin: Nigeria



By Iceeblaze September 2, 2016

Chaw



Meaning

To eat


Example

I never chaw since morning


Origin: Nigeria



By Iceeblaze September 2, 2016

Shebi



Meaning

Is it not, Isn't it true


Example

Shebi kemi comot go play?
you no dey hear word shebi?


Origin: Nigeria



By Iceeblaze September 2, 2016