Egbe



Police people

Example

Egbe for Naija too dey like money


By Etim Emmanson May 20, 2017

  • Share

Ntiad



Money

Example

Ntiad lack for this time-o


By Etim Emmanson May 20, 2017

  • Share

Jollificate



To go out and have fun

Example

My guy, make we go jollificate this evening


By Tambou Oluwasegun Motori May 19, 2017

  • Share

Bobo



Lie, fake story

Example

No be bobojuice o


By Tambou Oluwasegun Motori May 19, 2017

  • Share

Light



Slap

Example

If I light you ehn?
Na so the guy light him face


By Tambou Oluwasegun Motori May 19, 2017

  • Share

Pepper Dem Gang



To be extremely successful beyond people's expectation that they start hating on you.

Example

See Emeka done join dem pepper dem gang


By John Doe May 19, 2017

  • Share

Left Yansh



Your left butt cheek

Example

Your left yansh there, weyrey


By David May 19, 2017

  • Share

S.W.A.G



SOMETHING WE AFRICANS GOT .

Example

if you see my S.W.A.G


By alex chima michael May 19, 2017

  • Share

Sanko



"Prison"

Example

Your man don enter sanko , because him no get person.


By alex chima michael May 19, 2017

  • Share

jonz



To behave immaturely

Example

why you too dey jonz?


By Abel Anih May 18, 2017

  • Share