High
My guy drink 2 bottle na so him take nornor o
A commercial motorbike or motorcyclist.
If you reach de junction enter Okada there
Origin: Nigeria
A hoodlums
Area boys collect my iPhone yesterday
Origin: Warri
Someone who is was born with a silver spoon in their mouth or who is spoilt and has not experienced the harshness of life
Abebe na ajebo, you no see as she chop eba
Roasted plantain & fish served with red oil sauce
Guy: Weytin i go buy for you? Girl: I want bole
Origin: Port Harcourt
Pronounced: MAMI WATA...Spirits of the Water...AKA Mermaid.
Shey Mami Wata de do you?
Origin: Benin
1. Some that's not in touch with one's cultural heritage or reality 2. fool
Musa you be complete born throway
Origin: Lagos
1. What is it this time? 2. So what?
Jose na wetin again? Jose what is it again this time
You guy
How una dey? How are you guys?
means fine girl or chick.
Oh boy you see dat pomshele babe?
To act swiftly / fast.
1. Abeg send me your number sharperly. 2. where you dey? abeg come sharperly i dey wait for you.
Trabaye
Nyash
shakara
Jangolova
Gum body
nornor
X