That is what it is
Na so e be, I no wan problem abeg come dey go.
That's what it is, please i don't want problem come and leave.
Origin: Nigeria
They can't see me.
I dey tell you, dem no see me.
I am telling you they didn't see me.
Origin: Nigeria
A pidgin parlance for saying you just came into cash. Or you've blown.
Omo pepper don rest oo.
My pepper don rest
Origin: Warri