To meet up or to see each other
Bro, how you nah. make we link up based on that matter
Addrivation for Oluwababanla turn up
Na me me obt Dremo drizzy obt
Origin: lagos
A code name for pussy.
That simi fanbelt go tight Gan Cynthia Morgan fanbelt don slack wella
Origin: +234 twitter
A code name for girl
That ur geez fine ooh That geez no sabi cook joor
Origin: kolex close
Loose-Guard
Commot
Banny
Werey
Shenk
Konji, conji.
X