Connvince,Talk into,persuade
Una just dey try lick my ear for the matter
Origin: Warri
For one to mind one's business
This matter no concern you;Abeg"Kain your line"
Origin: Delta
Wealthy
That house of assembly guy na holderness oh
Origin: Benin