Kawa



Meaning

To leave
To tell someone to leave


Example

Una never tire to look, abeg make we kawa


Origin: Nigeria



By Alex Adewole December 19, 2017

Olodo



Meaning

A dullard


Example

Una no no say Aminat na olodo, she no fit spell her name


Origin: Yoruba



By Alex Adewole December 19, 2017

Ogijo



Meaning

Any illegal materials taking into examination hall to aid cheating.


Example

Tawa wey be efiko too dey carry ogijo secretly


Origin: Yoruba



By Alex Adewole December 19, 2017

Chop



Meaning

To eat


Example

I dey hungry die make I get something chop sharperly


Origin: Nigeria



By Alex Adewole December 19, 2017

Gorodom



Meaning

A derogatory word for a fat ruboust woman.


Example

Dele wan kill imself wen he sidon between two gorodom mamas


Origin: Yoruba



By Alex Adewole December 20, 2017

Yanga



Meaning

Excessive display of beauty or handsomeness


Example

Tosin yanga too much, see how she dey trowey leg


Origin: Yoruba



By Alex Adewole December 19, 2017

Toto



Meaning

A local name for female genital organ


Example

Bisola na ashawo, na every man she dey give her toto to.


Origin: Nigeria



By Alex Adewole December 20, 2017

Totoros



Meaning

A male child genital organ between the age of 0-8 years


Example

Labake pikin just dey crawl with im totoros open
Oya go get cloth and cover your totoros


Origin: Children



By Alex Adewole December 20, 2017

Konji



Meaning

A strong erected dick


Example

Wen Sam see Bisola dey come im house, im thing con stand konji


Origin: Nigeria



By Alex Adewole December 21, 2017

Maradonna



Meaning

A cunning deceptive person
A deceiver
A smart crook man


Example

Ibrahim Babangida na maradonna. He sabi deceive piple


Origin: Nigeria



By Alex Adewole December 20, 2017