Misbehaving in and unpleasant way
This guy too dey jonce oh
Air conditioner (AC)
I dey on some amana chillin' for house.
Origin: Portharcourt
To put or to be fixed in a particular place.
Omo i no dey go anywhere, me i Pojichon
To witness, Before one's very eyes or presence
The miracle happen Koro Koro for our church.
Origin: Nigeria
To have in excesses.
Better food and drinks go dey pra pra for the wedding.
A trusted friend, usually used on guys.
That boy wey dey live for una yard na my Manchi o!
Extremely ugly
That boy na wor wor boy That girl na wor wor girl
A man with no class.
Ya boyfriend na just Nshi man.
Werey
Banny
Ozwor
Shenk
Shawry
shakara
X