Tinop



Stand up

Example

Charley tinop make we go


By Georgina March 27, 2024

  • Share

Take Guide



Something used to sustain oneself until something bigger comes.

Example

Omo wetin dey with me na this last 2k wey I take guide.

Come my house make I find you something wey you go take guide.


By Scienx Ovuoh March 12, 2024

  • Share

Agree



To understand each other

Example

We have agreed


By Abraham Patrick March 11, 2024

  • Share

Nwa Mugu



A child of a fool or you’re a fool

Example

Guy una be Mugu


By Lilian Tochi February 28, 2024

  • Share

Abeg



Please

Example

Abeg gimme food


By Samuel Abdullah February 17, 2024

  • Share

Slides



Means slippers or any footwear

Example

Chale Halha de slides give me


By Jay January 31, 2024

  • Share

Today Na Today



Today is the day of reckoning

Example

Today na today , if skin no full no put body


By Wiseman3 January 13, 2024

  • Share

Okpoteh



A non-productive person in life

Example

1.That guy na okpoteh
2. No go Dey follow okpoteh oo
3. God no go gree me born okpoteh pikin


By Wiseman3 January 13, 2024

  • Share

E no cumsperm you



To not get involve

Example

Wetin come cumsperm you?


By Êvëlyñ Êmprêss January 5, 2024

  • Share

Soso



Comforter, peace

Example

Soso, come and help me


By Êvëlyñ Êmprêss January 5, 2024

  • Share