When something terrible happens
Example
Bro how fars na dem say head burn
The act of getting paid
Example
Last last rukewe don soft like dis
Means to turn down an offer; to put a stop to something; or to close a discussion.
Example
Abeg 'fashey' that matter.
Means the subject matter of a discussion or situation.
Example
Wetin be the 'koko' of this una talk?
When trouble comes up
Example
Onome better kpeke dey oh I swear
Used to refer to fraudulent act
Example
omo those yahoo boys don do uche mago mago
A person who has money but unwilling to spend
Example
John to Uche:You can't buy new clothes,you're too Wenger for my liking
Means witch or a person who acts evilly
Example
Omo John na okpokpise o...the guy no gree gimme raba and he get
Refers to sweets or a person with a love for sweet sugary snacks
Example
Small children like jedi jedi well well