Puna



Means a woman's private part.

Example

aunty please help your boy with small puna


By adeniyi_duce@yahoo.com August 30, 2016

  • Share

Mayan



The display of madness or crazy behaviour

Example

The Indian hemp don dey make the guy mayan small small.

If u no pay me my money, I go mayan for you


By Paddle August 30, 2016

  • Share

maychay



To cut someone with cutlass or some other sharp object

Example

If no be say I run, the guy for maychay me o cos e dey really vex


By Paddle August 30, 2016

  • Share

akproko



The act of not minding one's business

Example

You too like to dey do akproko for weytin no concern(consign) you.


By Paddle August 30, 2016

  • Share

lait



To give someone a thunderous slap that can make him/her experience a short or partial blindness

Example

If I lait to ehn, you go dey see start


By Paddle August 30, 2016

  • Share

Face Tanke



Means To Expel a student due to poor results

Example

If you no face your book wella here oga you go face tanke ooo
Over 1 thousand students don face tanke for unilorin faa


By darmie_hd August 30, 2016

  • Share

Buy Market



To be in trouble or to be in danger

Example

Why you sef go slap Police man, you don Buy Market today


By ope August 30, 2016

  • Share

BABs



Short form of saying Bread And Beans

Example

Shey we still dey go buy BABs for Agonyi palace?


By ope August 30, 2016

  • Share

Kolobi



To take what's not yours in an affiliating way.

Example

Dont KOLOBI my Girl, she doesnt know you.


By Oba August 30, 2016

  • Share

Gbef



When someone or something is a looser

Example

That Dolapo guy doesn't even know how to toast babes, he's such a Gbef


By ope August 30, 2016

  • Share