Orwar/mr. black



Police Man

Example

Orwar dem don show


By Joe Oyinkuro August 17, 2016

  • Share

Pap



What's up, What's happening.

Example

Wetin dey pap for your side now. Omo, nothing dey pap o


By Xx August 17, 2016

  • Share

As E Dey Hot



To hasten, to do something quickly

Example

Guy, no dull this package. make we shaply run am as e dey hot


By Xx August 17, 2016

  • Share

Loose-Guard



Not paying attention, Forgetting yourself.

Example

Guy, do well if you reach that place o, no go loose-guard


By Xx August 17, 2016

  • Share

lock up



Keep mute or be cool

Example

Buhari lock up your matter


By Sir Ken August 17, 2016

  • Share

Base on G



Yahoo yahoo platform

Example

Onyeka you understand the matter Na.. Based on G


By Sir Ken August 17, 2016

  • Share

Maga



Someone who give out money stupidly or generously

Example

That Alhaji na Maga ooo.... choi


By nickktony August 17, 2016

  • Share

Butty



Someone who was born with a silver spoon

Example

That guy na butty


By Olisa August 17, 2016

  • Share

Reason



An act of discussing a particular subject with one or more individuals

Example

Give us small time make we reason finish


By ECHE August 17, 2016

  • Share

Show



Seeking ones presence

Example

Baba show make we reason


By ECHE August 17, 2016

  • Share