Word Of The Day


P man



Meaning

Someone's father


Example

Arboy kpor well o your P man dey come with cain


Browse

  • 1
  • 4
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z

Available On

Peegin Dictionary Playstore

Peegin Dictionary Playstore

Kwanu



A flexible Emphatic intensifier , used to create an emphatic phrase,or lay emphasis on a subject .


Example

Oga how e take concern you Kwanu?


Origin: Anambra



By AZIKE Nonso Alexx September 2, 2016

  • 8
  • 4368 Views

Abeg



...


Example

Abeg do that thing for me


Origin: ...



By Nimi August 19, 2016

  • 3
  • 1214 Views

Abeg fly



Ask someone to leave your sight with immediate effect, go away.


Example

Wetin you dey do here? abeg fly.


Origin: Lagos Nigeria



By AMANi August 18, 2016

  • 3
  • 624 Views

Abeg limi



Please, leave me alone!


Example

Abeg limi o! I no get your time today!


Origin: Warri



By AMANi February 15, 2018

  • 2
  • 482 Views

Abeg



Please


Example

Abeg dash me money (please help me with some money)


Origin: Delta



By Ejenavwo Desmond March 19, 2021

  • 0
  • 84 Views

abeg



To beg for something or ask.


Example

Abeg give me money


Origin: Pidgin



By joe September 15, 2020

  • 0
  • 354 Views

Abeg Lock Up



Keep your mouth shut


Example

Make i no yeah you talk word, abeg lock up before i light your face


Origin: Lagos



By John Doe October 14, 2017

  • 0
  • 453 Views

Abeg



Means :please


Example

Abeg where are you
Please where are you


Origin: Lagos



By Vivian March 28, 2020

  • 0
  • 345 Views
Peegin
Add A New Word

Trending Words

Surugede

Jangolova

shakara

P man

Tiff-lass

Cast

Terms Of Service | Privacy Policy | API
| Contact Us | © 2020 Copyright
Built With by Austine Amani

P
  • Recent Words
  • Learn Pidgin
  • Login
  • Sign up

X

P
  • Recent Words
  • Learn Pidgin
  • Login
  • Sign up
© 2020 Copyright An AMANi Art Side-Project
Terms Of Service | Privacy Policy