Tortoryor



Funny looking

Example

He or she is tortoryor


By Adamu Monday August 7, 2019

  • Share

Comot for dey



Be going | Leave this place

Example

1. Whoside you comot ?
I comot for dey !

2. Comot for dey, I tell you, rubbish !


By Glenn Veron October 12, 2023

  • Share

Mook



To have sex with someone

Example

I don finally mook Esther


By Aso Rock September 12, 2022

  • Share

Put my mouth



Meaning to include
To be consider as part of something especially when it involves food

Example

That food no small,hope say you put my mouth


By Alfred jr August 6, 2022

  • Share

Jaga-jaga



Refers to something being disorderly.

Example

This country dey jaga-jaga.
That hair to dey jaga-jaga, comb am abeg.


By Godswill Bernard November 11, 2017

  • Share

Tanda



To stand and wait or loiter around

Example

Emeka just tanda for outside my house since morning


By John Doe October 14, 2017

  • Share

No Wam



Means no problem

Example

Since you said you don't need it No Wam


By Boma November 16, 2017

  • Share

Uhear am sain



You hear what am saying

Example

Do uhear am sain


By Issah Ramadan August 28, 2019

  • Share

Tori



the main issue or, a narrative of an event

Example

I never talk the tori finish, you say tori no sweet


By Geoffrey September 3, 2016

  • Share

I hear talk



I have heard you

Example

Boy I hear talk


By Frank Afrane November 12, 2019

  • Share