Crosh



Link up or meet

Example

Charlie adey go bed so you more times we go crosh you bab??


By Blinkman Eshun Oliver September 26, 2019

  • Share

Chop-Knuckles



Fist Bump

Example

U too much, abeg chop knuckles.


By Emmanuel Adidi (Didman) April 5, 2021

  • Share

Cast



Referring to something or someone in a deplorable state

Example

Find somewhere else rent, that estate don cast


By X August 16, 2016

  • Share

Toto



Virgina

Example

With your big toto


By Brisa fem September 1, 2021

  • Share

Tools



AK47,Bombs

Example

Boko Haram gather tools weh dem dey use fight naija government


By Darlton palmer October 16, 2017

  • Share

Coror



1. Ones private space.
2. Alley

Example

Guy show my coror.


By Godswill Bernard October 24, 2017

  • Share

Mi eyo



Verb.
To injest hard drugs, usually tablets form.

Example

1. Guy come make we go Mi eyo na.
2. The girl don mi eyo o


By Adejoh Gift November 13, 2017

  • Share

skales



On the verge of a breakthrough for several years to no avail

Example

Guy you don almost hammer, pray to God say you no go skales up


By Dammy Sanya September 2, 2016

  • Share

Popsi



Father

Example

Give your popsi this envelope when you reach house


By X August 15, 2016

  • Share

Cheddar



Money

Example

Guy I need my cheddar


By Paschal June 16, 2018

  • Share