OBT



Addrivation for Oluwababanla turn up

Example

Na me me obt
Dremo drizzy obt


By Eyan lion September 2, 2016

  • Share

E go be



Till then or till we meet again

Example

Oboy I dun dey go o!
Oya na no wahala e go be!


By Somto Ihenacho June 16, 2018

  • Share

Cut Eye



To wink

Example

I de cut eye, de try give you signal


By Siyanbola Akin January 16, 2023

  • Share

Abi!



1."Used in support of a statement", 2. "are"3."or" depending on the sentence it is been used.

Example

1."Nur worry man go soon blow"
Reply "Abi"
2.E be like say person tif some my books, abi na you?


By Daddy G February 27, 2017

  • Share

Ofor



Phone

Example

manchi abeg help me plug my ofor make e charge small before dem take light


By John Doe April 23, 2017

  • Share

Disembark from that capping



Shut up

Example

Abeg disembark from that capping.


By Sabira June 16, 2018

  • Share

Shordi



Lady or girlfriend

Example

I geh som shordi bi for kumasi o


By Naaba Joseph January 20, 2019

  • Share

Cheese



Money

Example

Gee I dey come collect my cheese


By Cube August 21, 2016

  • Share

bizzle



to happen.

Example

E don bizzle.


By miztanic August 18, 2016

  • Share

Tuwama



An ikwerre word that directly translates to runaway.
Popularized by Duncan Mighty and Wizkid in their song "fake love"

Example

Only fake girls love you when you have, when e red them tuwama.


By AMANi June 8, 2018

  • Share