Dabro



Brother

Example

You no see my Dabro?


By Quakhu Emma July 14, 2021

  • Share

High-way



Way forward.

Example

Bro! What’s the way forward?
Home boy, Wetin be the high-way?
Bro! Make we reason high-way?
Omo, na the high-way I Dey reason like this.


By Beeshop August 17, 2021

  • Share

Q



To fail a course or to have a carryover in a course

Example

Omo i get Q for phy101


By Oti September 9, 2016

  • Share

Before before



In the past

Example

Things no dey like this before before


By isichei kelving July 15, 2017

  • Share

Vamus



leave here, Vanish.

Example

As i dey see you so, Vamus from here


By Nancyj September 3, 2016

  • Share

Toko



Means get into trouble.

Fall victim

Example

If you no see the money pay, you don toko be dat.

pale dey find you, you don toko today.


By Lugo September 6, 2016

  • Share

Levels



Style or class

Example

1. Oboy, see levels!!!
2. Baba Shege, your levels dey learn work for my side


By Ese August 21, 2016

  • Share

Fashey



Means to turn down an offer; to put a stop to something; or to close a discussion.

Example

Abeg 'fashey' that matter.


By Mactorrr September 3, 2016

  • Share

Krikolee



cunning, witty , charlatan, street smart.

Example

I dey watch your krikolee moves.
That guy just put me on scale, nah bad Krikolee.


By Marlique6040 August 22, 2016

  • Share

Shallam



Prostitute

Example

Na shallam dey live there


By Kevwe August 21, 2016

  • Share