Brekete



When something is in abundance.

Example

Jollof rice brekete for dat party


By chukwuma September 2, 2016

  • Share

Mob



Street parlance for car

Example

You hear say Emma just tidy new mob?


By X August 16, 2016

  • Share

G4



Garri = Processed cassava

Example

Guy you get G4?


By John Doe September 8, 2016

  • Share

Kark



Sit down

Example

I just Kark on my own when police burst out


By Martini October 16, 2017

  • Share

Hibernate



1. To disappear or get lost.
2. Lowkey

Example

1.How far you dey since? You just hibernate.

2. Abeg hibernate


By AMANi September 5, 2016

  • Share

kasala



meaning trouble

Example

bros kasala don burst oh


By Ibiwari September 3, 2016

  • Share

Abi na wetin?



What is it?

Example

You wan chance me? Abi na wetin?


By Martini October 15, 2017

  • Share

NaijaCelebrity



A praise word..

Example

You know say you Na naijacelebrity

Tosin you be naijacelebrity now o


By Badmus September 2, 2016

  • Share

Pocketee



Pistol, short gun, locally made short gun

Example

The guy dey with pocketee


By OT August 27, 2018

  • Share

Branch



It refers to taking a detour during a pre-arranged trip.

Example

This boy don go branch somewhere o.
Babe I don dey find you, Wey you branch?


By Piranha October 24, 2017

  • Share