Omo



Oh no

Example

Omo see trouble


By Asma August 23, 2020

  • Share

Yagaa



Talking too much

Example

Jake dey yagaa for en hostel dey


By John February 21, 2021

  • Share

Totoros



A male child genital organ between the age of 0-8 years

Example

Labake pikin just dey crawl with im totoros open
Oya go get cloth and cover your totoros


By Alex Adewole December 20, 2017

  • Share

Laidis



Means, Like this

Example

Laidis ehn, I don waka


By Soft September 17, 2022

  • Share

Mor-mor



Morning

Example

I never chaw since mor-mor.
I bin commot for mor-mor.


By Iceeblaze September 2, 2016

  • Share

Today Na Today



Today is the day of reckoning

Example

Today na today , if skin no full no put body


By Wiseman3 January 13, 2024

  • Share

Hand strong



Used to refer to someone with immerse experience in a particular field.

Example

1. We need person wey get hand strong for HTML to join our team.

2. That woman hand strong for cooking die.


By AMANi June 10, 2018

  • Share

Point and kill



1. Refers to the act of pointing and picking a fish you want grilled for you at a local joint or restaurant.

2. Grilled catfish

Example

Make we go get point and kill for SARS road.


By AMANi June 23, 2019

  • Share

Jokhin Sturv



Joking Stuff

Example

Why you dey laugh... This is not a jokhin sturv oooo


By nickktony August 17, 2016

  • Share

Olofofo



Rumour peddler

Example

Tosin na olofofo wey pass nothing, she be gbeburu wella


By Alex Adewole December 20, 2017

  • Share