Bottom Power



Bottom power: undue favoritism towards a female.

Example

na bottom power she use get dat job for FIRS..


By Semzy August 30, 2016

  • Share

Gather



Organize

Example

Man de xcul saf I don gather masef o!


By Prinz June 21, 2022

  • Share

gbege



Troubles

Example

This na gbege for u


By Elewizzy August 28, 2016

  • Share

Agbenizim



Means Confucuion

Example

No Cum Cus Agbenizim Here


By Emmanuelarmstrong November 8, 2018

  • Share

front



In the (near) future

Example

Make we wait for better things wey dey front.
You know wetin go happen for front?


By Daniel January 10, 2020

  • Share

Oshere



Female,Girl

Example

See beautiful"Oshere" weh full club


By Darlton palmer October 16, 2017

  • Share

Comot for there



Leaving there

Example

Comot for there what you do then you figa like that


By Blinkman Eshun Oliver September 26, 2019

  • Share

Bolé



Locally homemade food which consists of roasted plantains, fish and yams; usually sold on the road side.

Example

Priye: You chop all the bolé?
Tonye: At all o, bolé still full plate.


By Abiye July 16, 2018

  • Share

Alaye



Area Boy

Example

Alaye double your hustle.


By Godswill Uduak-Abasi Bernard February 20, 2018

  • Share

No Nani



No body

Example

No nami go get some


By Frank Buabeng October 2, 2021

  • Share