Bad-belle



Someone who envies for no reason

Example

The bad-belle person here is...


By Uvo September 2, 2016

  • Share

Ashawo



Prostitute

Example

That girl na ashawo


By isichei kelving July 15, 2017

  • Share

Gerrium



Naija pidgin for Garri. Also called G-Sulphate.

Example

Na gerrium dey for that soup.


By Godswill Uduak-Abasi Bernard March 7, 2018

  • Share

Chabam



Means big, wide or large

Example

Chillin, your mouth chabam like a pot


By Latino Neston April 25, 2023

  • Share

Chop Five



Hi Five or chuck knuckle. Usually used to praise someone or greet them in an informal manner.

Example

Correct guy abeg chop five


By Jane Doe February 17, 2018

  • Share

Werey



Mad person

Example

No dey do like Werey


By Eskay October 25, 2022

  • Share

Lasgidi



Lagos

Example

Shey u dey go Lasgidi ni?


By Addey Ayomikun September 6, 2016

  • Share

jongolicose



a man's private organ

Example

he bought a cream to enlarge his jongolicose


By kay September 15, 2022

  • Share

Obote



Fake person

Example

That guy na Obote


By Mr Boy June 28, 2018

  • Share

odede



When someone's level of foolishness is beyond comprehension

Example

O boy you be odede


By cozz September 2, 2016

  • Share