Beans



Something being easy or being a cheap

Example

You think say to come out with first class na beans?


By Fada Fada August 19, 2016

  • Share

Pocketee



Pistol, short gun, locally made short gun

Example

The guy dey with pocketee


By OT August 27, 2018

  • Share

Barney



Fine girl

Example

The barney just set


By Iby September 4, 2016

  • Share

kenya leg



means run, to run as fast as you can

Example

I borrow kenya leg after sighting the hungry dogs


By esta September 2, 2016

  • Share

Yori yori



Sweetness, a good feeling about something or someone.

Example

Your body dey do you yori yori shey?


By AMANi August 28, 2016

  • Share

Sabi Sabi



Somebody who acts like they know it all.

Example

Sabi sabi abeg your own don too much abeg fly


By AMANi April 16, 2018

  • Share

Efizy



Showing off or having a lot of style

Example

Femi efizy just dey too much, nobody go see road again


By John Doe August 20, 2016

  • Share

Nimo



Money

Example

I don't have any nimo on me
Nimo no dey


By Rollex Jamar September 12, 2019

  • Share

baelus, baelusian.



When you are jealous or envying someone.

Example

That guy is a baelusian.
The baelus weh Emeka get 4 me, no b here oooooo.


By Alfred September 3, 2016

  • Share

Racks



It means fight or to fight

Example

Kenyans and Nigerians dey racks for twitter


By Baddonaire September 3, 2016

  • Share