Wey



Where

Example

Wey you dey go?


By AMANi April 16, 2018

  • Share

Wetin dey Happen



1) What are you up to.
2) What are the current events ongoing in a particular place at a particular time. .

Example

Wetin dey happen for area?


By Great One June 26, 2018

  • Share

Yakpa



When something or a feature is plenty or prominent.

Example

Omo babes yakpa for that campus!


By The Cxreator September 10, 2016

  • Share

Pojichon



To put or to be fixed in a particular place.

Example

Omo i no dey go anywhere, me i Pojichon


By Emeka August 20, 2016

  • Share

Gree



To agree with, or to something

Example

I gree with you


By Jerry June 22, 2019

  • Share

Denge Pose



1. To take a pose.
2. Showing off

Example

No dey denge pose


By dod December 20, 2022

  • Share

Handicap



Arm or sometimes the whole body

Example

Who fall your handicap


By OLamide Prúdemt March 15, 2022

  • Share

Neymo



Means 'Money'. It was derived from saying 'Money' backwards

Example

I need neymo for school


By Latino Neston April 26, 2023

  • Share

Maradonna



A cunning deceptive person
A deceiver
A smart crook man

Example

Ibrahim Babangida na maradonna. He sabi deceive piple


By Alex Adewole December 20, 2017

  • Share

Deciphery



Person wey e picture day for inside money

Example

I ernest osarumwense oviasogie pictures dey inside money worldwide


By Ernest osarumwense July 14, 2019

  • Share