Tuama



To runaway from a dangerous attack

Example

Bros cuz say the bag na heavy so I left am for road so dat I go fit tuama well


By Khesh Khid September 28, 2022

  • Share

Expo



Leaked examination paper.
Exam hall malpractice.

Example

Dem catch that babe for expo today.
Willie been write him own expo for shoe.


By Godswill Bernard October 24, 2017

  • Share

Chow



Refers to food or the need to consume food

Example

Oboy howfar you get chow? Omo i wan chow now


By Justice September 3, 2016

  • Share

Shebi



Is it not, Isn't it true

Example

Shebi kemi comot go play?
you no dey hear word shebi?


By Iceeblaze September 2, 2016

  • Share

Dhope



Waiting

Example

I'm still dhope here for u


By Yhaw Kis October 6, 2018

  • Share

Suegbe



1. Dunce
2.Slow person.

Example

That guy na real suegbe. See as him dey waka.


By Godswill Bernard November 11, 2017

  • Share

Pomshele



means fine girl or chick.

Example

Oh boy you see dat pomshele babe?


By AMANi August 28, 2016

  • Share

Winch



Wicked, evil spiritual person, especially of the feminine gender

Example

At all at all Na him be winch


By Great One July 7, 2018

  • Share

Kumkum



Not elaborate, showy, or intensive; low-key or low-profile

Example

The wedding na on kumkum.


By Flex August 21, 2016

  • Share

Fanshi



To dissapear or vanish

Example

Abeg fanshi for here jooh


By Addey Ayomikun September 6, 2016

  • Share