When its time
Example
When e go bizu for u , e no go easy oh
Verb - To spoil something or someone; to reduce the quality or quantity of the appearance of something or someone
Adjective - Spoilt; substandard; undesirable
Verb - The boy don caste the shoe
Adjective - Bendtner na caste
A local name for female genital organ
Example
Bisola na ashawo, na every man she dey give her toto to.
When you or someone have been trying to get something or achieve something for a long time but keeps failing
Example
Guy, I dey try obtain U.S. visa but it just dey klop
Means to smoke heavy roll-up of week (usually S.K)
Example
Guy oya show make we go Banz that weed joor.
This is when you enter a bad situation with no means of escaping it
Example
As john slap that soldier, na so him enter one chance
Means To Expel a student due to poor results
Example
If you no face your book wella here oga you go face tanke ooo
Over 1 thousand students don face tanke for unilorin faa
Means Big, anybody that build the muscles, to build the muscles, a body builder e.g a bouncer
Example
That boy wey dey live for Chibuike their yard don dey gbame o!
Food is ready.
Example
O boy when woman naked them nor dey tell man wetin to do o.
Refers to the Scrotum
Example
Boil do me for blokkus.