An exclamation to show negative surprise
Example
Shuoo, you wan spoil my moto this morning
Means talking rubbish or nonsense
Example
This guy just dey yarn dust.
Tacha just dey yarn dust since morning
A person who has money but unwilling to spend
Example
John to Uche:You can't buy new clothes,you're too Wenger for my liking
Keep your mouth shut
Example
Make i no yeah you talk word, abeg lock up before i light your face
Means a sidechick or side Nigga.
Also mean Lowkey.
Babe how far that your under G
Internet fraudster
Example
You be like yahoo yahoo boy
Means move out , leave a person alone, leave , go away from a place
Example
Omo guy discharge that girl
As I see police I run discharge
Means To Expel a student due to poor results
Example
If you no face your book wella here oga you go face tanke ooo
Over 1 thousand students don face tanke for unilorin faa