To cause violence, that could lead to war or street fight.
Example
No be small gbege Efe cause for the area yesterday oh! Everywhere scatter.
Noun
1.An hyperactive person
Verb
2.Hyperactiveness
Noun
1.I swear! Mary na Oversabi!
Verb
1. Sarah oversabi too much!
Means talking rubbish or nonsense
Example
This guy just dey yarn dust.
Tacha just dey yarn dust since morning
1. Fat chin
2. A greedy person who is never satisfied with what they have.
1. Go call that uncle there wey get tolotolo neck.
2. Na tolotolo neck go kill you
To steal
Example
Dem move my phone last night
Amaka move my money when I dey sleep