Four legged



Any animal with four legs

Example

this Christmas I go kill some four legged


By djJessey November 24, 2018

  • Share

Agree



To understand each other

Example

We have agreed


By Abraham Patrick March 11, 2024

  • Share

Spy



Watch

Example

Spy the thing


By Enoch January 13, 2019

  • Share

Abi na wetin?



What is it?

Example

You wan chance me? Abi na wetin?


By Martini October 15, 2017

  • Share

How your end



How are you doing, how are you

Example

Guy howfa na, how your end?


By nickktony May 17, 2017

  • Share

Chop-i-chop



Refers to Mutual Corruption.

Example

This government na chop-i-chop


By Godswill Uduak-Abasi Bernard February 20, 2018

  • Share

You chop craze



Are you mad?

Example

shey you chop craze? weytin dey worry you


By John Doe August 19, 2016

  • Share

Rush



To struggle for a position or place.

Example

Na when i dey rush for molue na im pickpocket thief my money.


By Godswill Bernard October 25, 2017

  • Share

kpeke



When trouble comes up

Example

Onome better kpeke dey oh I swear


By evans September 3, 2016

  • Share

Congratulobia



Congratulations

Example

To all those people wey win phones today I say Congratulobia


By nickktony August 28, 2016

  • Share