Back

Take Guide



Meaning

Something used to sustain oneself until something bigger comes.


Example

Omo wetin dey with me na this last 2k wey I take guide.

Come my house make I find you something wey you go take guide.


Synonyms: ["Sustain "]


Origin: Benin City



By Scienx Ovuoh March 12, 2024