A guy who's dating two different females at a time with the same names.
Guy1: You sabi Emeka abi?
guy 2: which Emeka?
Guy 1: dat yomi wey dey follow nkechi for main gate & dat other nkechi for street.
Synonyms: ["Cheater", " double dating "]
Origin: Twitter Ng