Means you are looking for attention or searching for trouble
Uncle, this table you are shaking has a billion dollar worth of cupcakes on it ooo
Native gin. Illicit gin.
The guy dey smell akpeteshi
Origin: Sapele
It is the adverb of jeje meaning gentle.
As I hear the casala wey burst, I jejely pack my bag comot.
Usually refers to a Brassiere.
Babe I go need buy new brekoyan, this one don weak.
Origin: Lagos
We support you.
Oga no fear, area full ground remain.
Very Plenty; see Nyafu-Nyafu
First Bank dey sama borku borku cash prize for that promo.
Origin: Lagos.
Shoe
Bobo this your sugarcane Na die
Origin: Port Harcourt
Cooked cows foot.
Person 1: Babe wetin you wan chop? Person 2: I feel like to chop brokotor.
Illicit home-made gin.
This weather need serious burukutu
Refers to a lavish party with loud live music.
Na serious owambe be this o!
Origin: Yorubaland.
Means to fart or break wind.
Na who mess for this room?
Soso
Jungle don mature
Commot
Banny
Kata Kata
Konji, conji.
X