Ntiad



Money

Example

Ntiad lack for this time-o


By Etim Emmanson May 20, 2017

  • Share

Yaba Left



Mental institution

Example

With the way weh you dey do,i go carry you go Yaba Left


By Darlton palmer October 15, 2017

  • Share

Chop Five



Hi Five or chuck knuckle. Usually used to praise someone or greet them in an informal manner.

Example

Correct guy abeg chop five


By Jane Doe February 17, 2018

  • Share

Fia



Wedge

Example

I dey fia for der


By I'm Wan March 17, 2019

  • Share

Tanda



Means stand well

Example

Aunty abeg shift make I tanda wella for this photo


By Omowunmi January 17, 2020

  • Share

Tear rubber



New product

Example

This your keke na TEAR TUBBER


By OT August 28, 2018

  • Share

Smooching



It mean to romance

Example

I nearly kill her with smooching


By Daniel October 16, 2017

  • Share

WHERE U



Who Are You

Example

Aunty please where u


By TARKAA GODWIN April 11, 2023

  • Share

chow



means to eat

Example

omo make we go chow


By Lil Dave December 1, 2016

  • Share

Tolotolo neck



1. Fat chin
2. A greedy person who is never satisfied with what they have.

Example

1. Go call that uncle there wey get tolotolo neck.
2. Na tolotolo neck go kill you


By AMANi March 9, 2019

  • Share