Means to attempt to perpetrate forgery or use a pseudonym.
I no get money for account , I just Wendell Simlin that cheque give am.
Something used to sustain oneself until something bigger comes.
Omo wetin dey with me na this last 2k wey I take guide.
Come my house make I find you something wey you go take guide.
Synonyms: ["Sustain "]
Origin: Benin City
Commot
Werey
Konji, conji.
Kata Kata
Banny
Ozwor
X