A fool; Somebody who behaves foolishly.
This pikin na complete zuwo
To give a dirty slap
If you nor take time, I go wear you slap/ I go sound you slap
Origin: Benin
Easily fooled person
My maga/mayé don pay
Origin: Yahoo boys
New product
This your keke na TEAR TUBBER
Origin: Nigeria
Smoke
Bros, I wan go kaley for bush
A group of armed men
Squadey don show
Matches, Lighter
Abeg give me that nepa
Plenty, Surplus, Many
Food borku for there
Shoot Slap Light am
The guy troway for am..
Pistol, short gun, locally made short gun
The guy dey with pocketee
Provoke, gets angry
Mama don cut chain
Banny
Ozwor
Werey
Shenk
Konji, conji.
Kata Kata
X