poverty
Ngueme hold man for neck ….saying one is extremely poor
Girl or lady
Nkechi na my new Shawry
Origin: PH
To brag or be boastful
Johnbull too dey make mouth ontop empty pocket
Someone who give out money stupidly or generously
That Alhaji na Maga ooo.... choi
Origin: Lagos
Easy or bit by bit
Abeg take am sofro sofri for my car
Origin: PHcity
Everything has gone wrong or everything isn't alright
E don red today ooo, them catch me for exam hall
Origin: Naija
To Knock someones head
I go konk you if you near me ooooo
Origin: Nigeria
Trouble or problem
No carry Kata Kata come my side ooo
nothing is happening or nothing is going wrong
Abobi, nah warry, nothing dey pa
Twenty 20 naira bill, Nigerian Currency
Oboy pass me the shandy biscuit
Origin: Port Harcourt
'noise' in context of telling someone to keep quite
if I hear 'phem' from your mouth, you are in trouble
Origin: Eastern Nigeria
Banny
Ozwor
Konji, conji.
Padi
Loose-Guard
Werey
X