Means to attempt to perpetrate forgery or use a pseudonym.
I no get money for account , I just Wendell Simlin that cheque give am.
It means Trouble
As mi dey yahn yhu so, ma gai kasala don burs wella.
Origin: Nigeria
It means Person
Abeg, wetin dis pesin dey duh hia
It means Police
Oh boy, ekelebe don sho, abeg kawa shaap shaap
It means: it looks like or it's like
E bi lyk seh, dem wan to duh anoda deceiving aghen o.
Commot
Werey
Kata Kata
Konji, conji.
Banny
Ozwor
X