Air Conditioner
Example
Aboy u just pam for your moro dey enjoy ur amana
To "Position" yourself
Example
Aboy, pochichon for Play House, i dey come
Excuse(s)
Example
I no wan hear say shoot bird mama fly
Gun
Example
Abobo as Ib sample him telling all men start to discharge
Citing current situation/constraint
Example
I suppose enter Amah but based on logistics man been absent.
Based on logistics na to bet for Juve head for the 2nd leg inside camp nou
Phone
Example
manchi abeg help me plug my ofor make e charge small before dem take light