It mean to romance
Example
I nearly kill her with smooching
To convince a person verbally
Example
The guy just dey Langua me based on the money matter
Sit down
Example
I just Kark on my own when police burst out
Elder,Senior man
Example
This Agbalagba no shame to toast small girls
Female,Girl
Example
See beautiful"Oshere" weh full club
For one to mind one's business
Example
This matter no concern you;Abeg"Kain your line"
AK47,Bombs
Example
Boko Haram gather tools weh dem dey use fight naija government