Buy Market



To be in trouble or to be in danger

Example

Why you sef go slap Police man, you don Buy Market today


By ope August 30, 2016

  • Share

okoto meow meow



okoto meow meow: simply means when someone is saying rubbish ,like something that' makes no sense

Example

u dey cap okoto meow meow
who be this guy wey dey cap okoto meow meow


By gold October 24, 2020

  • Share

Physical



Raw cash or cash notes

Example

Brother shun, na physical we dey reason, no be by motivational speech


By X June 26, 2018

  • Share

Come and be going



1. A nice way of saying "You have over stayed your visit, you can start leaving now."

2. It can also be used in a rude way to ask someone to stop what they are doing before they cause more damage or problems

Example

1. Y are you insulting me in my house? Oyah come and be going.
2. Buhari you have finished us - Come and be going before we die


By AMANi June 7, 2018

  • Share

Bobo juice



Big Lie or untrue story

Example

My governor just they Bobo us since.


By Etalian August 17, 2016

  • Share

Kwanu



How about

Example

U say I no dey try, u kwanu?


By isichei kelving July 15, 2017

  • Share

Belle-turn me



1. Diarrhea .
2. Feeling Nauseous.

Example

1. Na that rice do make belle turn me.
2. Plenty pepper dey turn my belle


By Godswill Bernard November 11, 2017

  • Share

Shoot Bird Mama Fly



Excuse(s)

Example

I no wan hear say shoot bird mama fly


By David April 24, 2017

  • Share

Gbege



To cause violence, that could lead to war or street fight.

Example

No be small gbege Efe cause for the area yesterday oh! Everywhere scatter.


By wafi August 21, 2016

  • Share

Gbagaun



Used when incorrect grammar is spoken, as well as an exclamation for when improper grammar is spoken!

Example

Peter: what is you doing?
Dennis: guy you don Gbagaun!!


By SkkRRR September 2, 2016

  • Share