A fool; Somebody who behaves foolishly.
This pikin na complete zuwo
The Official Pidgin English Dictionary
To die
Guy i hear say John momsi don x
means to eat
omo make we go slam eba
omo make we go chow
A snitch!
Abeg na who sabo me give my father
Girl or Girlfriend
Your banny dey come
How are you or How has it been with you
O boy wida you
Toilet: A place to defecate
I want to use the white house
Be sensible
U no go use ur head
Not doing well
Why are you jonsing
A girl coming to visit
Bros, I get control this evening
Banny
Ozwor
Werey
Shenk
Konji, conji.
Ekelebe
X