1. Someone who is highly respected or seen as very good at what they do.
2. Someone who commands a lot of respect,power,influence, or authority.
1. See as everybodi jus dey hail yu, yu bi baddo o.!
2. Dat guy na baddo.
To leave or tell someone to leave or take something away
Example
1. Abeg I don commot
2. Tell those people make them commot for that place
3. See,come carry this tin commit from here
To harass someone or to intimidate someone
Example
Police just dey shook pin for my body on sunday
lies, hanky panky
Example
Guy no dey Trow me kosovo na
Ref is a Ghanaian pidgin word for a car.
Example
Chale, I dey search ref buy
An exclamation common amongst the Urhobo people.
Hwoo (pronounced: Kwooo) in Urhobo language later evolved to Shuoo, Shuuu, Shoo
Example
Pidgin: Shuo, wetin dey work you?
English: What the hell is wrong with you?
Eye brow
Example
Why you no wan shave your looku looku?
To threaten or cajole an individual or a group of people
Example
So because I owe you lean change travel naim you go dey awareness my popsi?