Somto Up



To go funny or unusual.

Example

You don dey Somto Up.


By JuwonLee September 2, 2016

  • Share

Washie



Deceive

Example

The guy Washie me so tay,I give am my house rent


By Darlton palmer October 24, 2017

  • Share

Brymo



To tag along someone or somebody unnecessarily.

Example

That girl to de brymo for club


By The Cxreator September 5, 2016

  • Share

Psyche



When someone tells a lie

Example

Aboi why you dey psyche


By Ndamzi July 5, 2018

  • Share

Wedge



To wait

Example

make you wedge small


By Aduke April 15, 2022

  • Share

Twale



To greet or praise someone who is higher than you either in rank, title, age or otherwise

Example

Boss,Bros,madam,ma,oga I twale/Tuale/tuwale for u


By Maya August 22, 2018

  • Share

Gbess



Escape

Example

As dem burst in ehn nah so boys gbess o


By Alibor Andrew June 28, 2019

  • Share

Corner-corner



To cut corners or to be dubious

Example

Them use corner-corner collect my money


By nickktony May 17, 2017

  • Share

Wotowoto



PLENTY PLENTY

Example

Make i put am for your body wotowoto abi you wan collect


By Oyinkakinpreye bribena August 8, 2022

  • Share

Jungle don mature



Run after smoke joint

Example

Jungle don nature after dattake igbo wey we smoke for getto


By Ernest osarumwense July 10, 2019

  • Share