you dey crase



Means insult

Example

Johnny you dey crase


By Divine leonard August 6, 2022

  • Share

Krakpo



Old or outdated

Example

That car don krakpo


By nickktony May 22, 2017

  • Share

Gbo



Grammatical blunder

Example

Naso you just dey gbo anyhow since morning


By Jamal Usman July 28, 2019

  • Share

Deciphery



Person wey e picture day for inside money

Example

I ernest osarumwense oviasogie pictures dey inside money worldwide


By Ernest osarumwense July 14, 2019

  • Share

Shuo



An exclamation common amongst the Urhobo people.

Hwoo (pronounced: Kwooo) in Urhobo language later evolved to Shuoo, Shuuu, Shoo

Example

Pidgin: Shuo, wetin dey work you?

English: What the hell is wrong with you?


By Mega January 10, 2023

  • Share

Jonz



Drunk or high

Example

You don jonz?


By Cynthia August 3, 2022

  • Share

Shima



A very beautiful lady

Example

My shima set finish


By Winnie August 25, 2016

  • Share

Woto woto



Plenty

Example

You go collect woto woto o


By Moses obi April 25, 2022

  • Share

Tokunbo



Fairly used or second handed car

Example

If you wan buy Tokunbo car just enter benin


By Cynthia Amah October 14, 2017

  • Share

Budubudui



Said to express amazement or joy

Example

Budubudui, then we go chill!


By Latino Neston April 27, 2023

  • Share