Conscientize



An act of rubbing minds, negotiation or dialogue between two or more parties in order to resolve a problem or come up with a win-win solution.

Example

Make una show so we fit conscientize


By ECHE August 17, 2016

  • Share

Tori



the main issue or, a narrative of an event

Example

I never talk the tori finish, you say tori no sweet


By Geoffrey September 3, 2016

  • Share

chow



means to eat

Example

omo make we go chow


By Lil Dave December 1, 2016

  • Share

Mob



Street parlance for car

Example

You hear say Emma just tidy new mob?


By X August 16, 2016

  • Share

Gbess



Escape

Example

As dem burst in ehn nah so boys gbess o


By Alibor Andrew June 28, 2019

  • Share

Wunz



To slap, To hit someone

Example

Abeg, no touch me for here or I go wunz someone


By Alex Adewole December 19, 2017

  • Share

Money miss road



Nouveau riche throwing money around.

Example

See this Money miss road ooo.


By Godswill Bernard November 11, 2017

  • Share

Toolz



Someone with a huge bum

Example

Na NUESA Toolz be that wey dey twerk.


By AKINTOLA Akinbode September 2, 2016

  • Share

Gwanzer



Student weh d run comot for class, like d wans weh de bording skul weh no gree go class, and run from every skul activity.

Example

Oboy no bodi gwanz reach u for diz akada poo,


By George E B Victor May 10, 2018

  • Share

Which level



On what status are you referring

Example

Unto which level na?


By Yacksman March 22, 2019

  • Share