Chop-Knuckles



Fist Bump

Example

U too much, abeg chop knuckles.


By Emmanuel Adidi (Didman) April 5, 2021

  • Share

klop



When you or someone have been trying to get something or achieve something for a long time but keeps failing

Example

Guy, I dey try obtain U.S. visa but it just dey klop


By Pherado August 5, 2018

  • Share

Jaga-jaga



Refers to something being disorderly.

Example

This country dey jaga-jaga.
That hair to dey jaga-jaga, comb am abeg.


By Godswill Bernard November 11, 2017

  • Share

gbege



Troubles

Example

This na gbege for u


By Elewizzy August 28, 2016

  • Share

Smell



Get close to.

Example

No make noise as you go Yankee when you never smell airport before.


By Piranha October 24, 2017

  • Share

Las las



1. When you wish to express the end of an event or process

2. At the end

Example

Everybody go die las Las.


By fortune emeto June 6, 2019

  • Share

pop



to look

Example

why you dey pop me so


By Arafat Karim December 30, 2019

  • Share

Gbess



Escape

Example

As dem burst in ehn nah so boys gbess o


By Alibor Andrew June 28, 2019

  • Share

If I plank you



If i beat you.

Example

You dey try me oo... If I plank you


By AMANi February 17, 2018

  • Share

File In or File Out



Means to enter or leave a place

Example

Aboy make we file in my shores nah
Baba make we file out from here...


By Chimeze January 23, 2020

  • Share